
“No time to waste. Have fun the way you feel is cool for you. Me I no wan know. As you can see I dey enjoy here. Make you no dey kill your self dey worry too much. Come and join me. You no sabi wetin you dey miss! If Robert Mugabe see chance now the man go rush come join me. You wey get chance you dey do guy. Me I wan enjoy myself freedom abeg!”